JetBits |
! You are not logged in to JetBits. Please register or login.
* Bagofjokes > Forum

* New Topic
trusted April 2025
Pls read to the end (0)
Person wey sitdown next to me for church last sunday , money fall for ground when he be the commot money from pocket to go do offering , so i pick am
trusted April 2025
NO B PACKET OF MUMU B DIS ? (0)
PERSON WAKE UP IN THE MORNING , BATH ,WEAR SUIT WITH BRIEF CASE THE GO WORK , AS HE OPEN HIS DOOR TO COMMOT , HE COME REMBER SAY HE NO GET WORK .
trusted April 2025
Problem dey o (0)
DEY SAY DPO D MISS FOR POLICE STATION , ABI POLICE DON START D THIEF POLICE ?
trusted March 2025
Na joke o (0)
UNA WEY FAT WEY STILL THE CHOP AS IF 2MORROW NO DEY , MAKE UNA THE REMEMBER SAY TO ENTER GOD KINGDOM NA THROUGH NARROW ROAD O
trusted March 2025
NA JOKE O (0)
LECTURER U TEACH ME , U STILL THE SET EXAM , ABI WETIN U TEACH ME NO DEY CORRECT
trusted March 2025
Na Joke o (0)
HE SACRICE HIS ONLY SON , BUT IF I DO MY OWN THERE GO SAY NA RITUAL

topics posts

fav Bookmarks
* Bagofjokes