
Channel Founder: trusted
Channel Type: Public

Subscribers: 10
Category: Fun, Entertaintment & Media > Jokes
Forum (6)
![]() |
@trusted | April 2025 |
Pls read to the end (0) Person wey sitdown next to me for church last sunday , money fall for ground when he be the commot money from pocket to go do offering , so i pick am |
||
![]() |
@trusted | April 2025 |
NO B PACKET OF MUMU B DIS ? (0) PERSON WAKE UP IN THE MORNING , BATH ,WEAR SUIT WITH BRIEF CASE THE GO WORK , AS HE OPEN HIS DOOR TO COMMOT , HE COME REMBER SAY HE NO GET WORK . |
||
![]() |
@trusted | April 2025 |
Problem dey o (0) DEY SAY DPO D MISS FOR POLICE STATION , ABI POLICE DON START D THIEF POLICE ? |
||
![]() |
@trusted | March 2025 |
Na joke o (0) UNA WEY FAT WEY STILL THE CHOP AS IF 2MORROW NO DEY , MAKE UNA THE REMEMBER SAY TO ENTER GOD KINGDOM NA THROUGH NARROW ROAD O |
||
![]() |
@trusted | March 2025 |
NA JOKE O (0) LECTURER U TEACH ME , U STILL THE SET EXAM , ABI WETIN U TEACH ME NO DEY CORRECT |
||

Wallpapers (1)