
![]() |
@skibiibeatz | |
I go 1 show 4 s.g.e,as i com dey crack joke others dey laugh, but 1 pablo wey dey v.i.p no make move or even smile...i said 2 myself(beatz dis 1 dis man no dey smile he chop witch...no matter the wahala u must smile/laugh)as i com shoot my last joke,de man open the gate of laughter...me sef com follow dey laugh...i com remember when my teacher told me say adult na 32 teeth dey their mouth, but from what am seeing na 28...(the god wey do am 4 u 2much)... |
||
1
Replies
29
Views
1 Bookmarks
|
![]() |
@gladys | 29 days |
Jesus christ lol of skibiibeatz u no go kill someone
|
||


