

![]() |
@skibiibeatz | 11 days |
Sunday greetings (0) Happy sunday to all ballers,keepers,pablos,azaman,azamama,bossmen,boss ladys,bus men,keke men,ghost readers wey full jetbits ...i dey throw away cap.. |
||
![]() |
@skibiibeatz | 11 days |
Help me ask her abeg [55] I told u i don't have a girlfriend,and u ask me 2 swear!,oluchi,what will u gain if i die??? |
||
![]() |
@skibiibeatz | 15 days |
Ajeh (4) If u dodge u mom's slap in 9ja,u have officially joined a cult |
||
![]() |
@skibiibeatz | 15 days |
Sallah (3) I get mind rap ur ama(house) 2day wey be sallah,only 2 hear say u no cook anything...make i hear u call urself azaman make thunder wey no get shima fi |
||
![]() |
@skibiibeatz | 15 days |
We are the wrld (2) I dey 2nd floor dey sing bounce by rema being played on my JBL bass,i no know say my pastor dey 1st floor dey share the gospel... (beatz i laugh,next |
||
![]() |
@skibiibeatz | 24 days |
Black sheep 4 life,black sheep 4ever... (0) Omo artifical intelligence is taking the world far...just take a look. i told my guy make i use his phone call my babe, lo and behold as i dial her nu |
||
![]() |
@skibiibeatz | April 2025 |
E choke (0) Someone came to me 2day and said to me... beatz it not good ooo,i don know u more than 25yrs now...u neva ask me of my age,na e-be say u don know me w |
||
![]() |
@skibiibeatz | April 2025 |
Legend 9ja boi (0) I remember those time i go dey brush teeth 4 house...person go call me nd ask bro where u dey nah(as a 9ja boy,me i fear not)i go tell say bro as i de |
||
![]() |
@skibiibeatz | April 2025 |
Job (1) Things wey dey pain 4 9ja. 1.when u get wrong address for job interview...na then u go know say the world is a big place u go waka dey ask road tir |
||
![]() |
@skibiibeatz | April 2025 |
Happy new month! (1) My teacher said we should try new things every month.so 2day me and my guyz set the school headmaster car ablaze...is that not a new thing? @f |
||
![]() |
@skibiibeatz | April 2025 |
do i do anything wrong? (1) Gf...beatz do u luv me Me..i luv u with the luv of GOD Gf...(she broke up with me). Am now mr lonely... |
||
![]() |
@skibiibeatz | April 2025 |
Pablo (1) I go 1 show 4 s.g.e,as i com dey crack joke others dey laugh, but 1 pablo wey dey v.i.p no make move or even smile...i said 2 myself(beatz dis 1 dis m |
||
![]() |
@skibiibeatz | April 2025 |
E dey pain ooo... (1) 2.when u GF introduce u as her house gate keeper... |
||
![]() |
@skibiibeatz | April 2025 |
Birthday update (1) So after i com do val 4 u,u still get mind dey tell me say my birthday is coming up soon,so get readyu mind go dey ...gf my own na upper week,my baby |
||
![]() |
@skibiibeatz | April 2025 |
List (1) 14 neva reach u don dey list-out where we go do @shopping...calm down nah.. |
||

