

4 fun and fun
Chat up your heart
Channel Founder: skibiibeatz
Channel Type: Public

Subscribers: 67
Category: Fun, Entertaintment & Media > General
Forum (26)
![]() |
@skibiibeatz | 11 days |
Sunday greetings (0) Happy sunday to all ballers,keepers,pablos,azaman,azamama,bossmen,boss ladys,bus men,keke men,ghost readers wey full jetbits ...i dey throw away cap.. |
||
![]() |
@skibiibeatz | 11 days |
Help me ask her abeg [55] I told u i don't have a girlfriend,and u ask me 2 swear!,oluchi,what will u gain if i die??? |
||
![]() |
@skibiibeatz | 15 days |
Ajeh (4) If u dodge u mom's slap in 9ja,u have officially joined a cult |
||
![]() |
@skibiibeatz | 15 days |
Sallah (3) I get mind rap ur ama(house) 2day wey be sallah,only 2 hear say u no cook anything...make i hear u call urself azaman make thunder wey no get shima fi |
||
![]() |
@skibiibeatz | 15 days |
We are the wrld (2) I dey 2nd floor dey sing bounce by rema being played on my JBL bass,i no know say my pastor dey 1st floor dey share the gospel... (beatz i laugh,next |
||

Ringtones (7)

Wallpapers (7)

Polls (2)