

![]() |
@davene | 2025 |
My father in-law will kill me o! (0) Dat evening i dropped my gf at their home,her dad came out saying'anybody dat sleeps with my daughter will run mad 4 eva |
||
![]() |
@davene | November 2024 |
Attention!attention!attention! (0) Pls y'll should suscribe to fundamentally down we de do opening of curtain and cleanin of closet every monday4:00to9:00p |
||
![]() |
@davene | November 2024 |
Time flies! (0) 4get o!No be say you don grow BG or BB you com 4get dose days wey you dey stil cry for biscuit wey you go take go school |
||
![]() |
@davene | November 2024 |
Adulthood na scam! (0) If you did not go through these den your childhood na scam:wen last did you break palmkernel for backyard or do swell? |
||
![]() |
@davene | November 2024 |
Marketer oo!On top! (0) If you dey market your body for your oga,dey market im company,even im home!Wetin de oga pass then?Serving de marketer? |
||
![]() |
@davene | November 2024 |
Pretenders do the horrible! (0) Suppose your mama caught your spiritual father f*ckin' you in im office and your BF caught you with im broda who ar you? |
||
![]() |
@davene | November 2024 |
Ex's (0) If you're an ex answer this question:how does it feel when you kiss your BF or GF in front your ex?i need an answer now |
||

