
Fd
Fundamentally Down Beat
Channel Founder: davene
Channel Type: Public

Subscribers: 1
Category: People & Chat > Alternative
Forum (7)
![]() |
@davene | 2025 |
My father in-law will kill me o! (0) Dat evening i dropped my gf at their home,her dad came out saying'anybody dat sleeps with my daughter will run mad 4 eva |
||
![]() |
@davene | November 2024 |
Attention!attention!attention! (0) Pls y'll should suscribe to fundamentally down we de do opening of curtain and cleanin of closet every monday4:00to9:00p |
||
![]() |
@davene | November 2024 |
Time flies! (0) 4get o!No be say you don grow BG or BB you com 4get dose days wey you dey stil cry for biscuit wey you go take go school |
||
![]() |
@davene | November 2024 |
Adulthood na scam! (0) If you did not go through these den your childhood na scam:wen last did you break palmkernel for backyard or do swell? |
||
![]() |
@davene | November 2024 |
Marketer oo!On top! (0) If you dey market your body for your oga,dey market im company,even im home!Wetin de oga pass then?Serving de marketer? |
||
