Login
You are not logged in to JetBits. Please
register
or
login
.
Channels
»
JessyIDEAS
»
Polls
JessyIDEAS
>
Polls
@
lovergal
Emeka go do ritual, na e the juju man tell am to bring human head, he sey no, he go use himself. After paid and don, juju man tell aham sey na him pr*ck e use. Abeg my brother don dey cry since yesterday
View poll results
@
lovergal
Hey guys, who is your best among these naija musicians
View poll results
@
lovergal
Imagine your wife caught you cheating and instead of getting angry and confronting you, she smiled and did like nothing happened. Later in the day she served u food,
View poll results
@
lovergal
Chai i dey for tears, ewo, my landlord goat don chop all my bitter leave finish abeg,
View poll results
@
lovergal
Abeg make una subscribe to my channel jessyIDEAS I GET BETTER BETTER STORY THEREOO
View poll results
@
lovergal
After WAEC, na you give girl belle, and the parent talk sey you either marry her or pay 200k, abeg wetin u go do. Na my friend put himself for this sh*t
View poll results
JessyIDEAS