
After WAEC, na you give girl belle, and the parent talk sey you either marry her or pay 200k, abeg wetin u go do. Na my friend put himself for this sh*t
Or u go pay the money
5
You go marry her
3

![]() |
3/3 | ![]() |
Comments
![]() |
lovergal | 2 days |
Abeg help |
||
