

![]() |
@chides | May 2025 |
Na waoo (0) Nobody even want to hear Goliat's part of the story,..now David don rush go trow stone |
||
![]() |
@chides | May 2025 |
Under 18 females (0) If u know u are under 18 femal in this jetbite please sayYes I |
||
![]() |
@chides | May 2025 |
Wisdom (0) 1.If ur landlord is rich and he's about to chase u out of the house...give her pikin bele... 2.if ur girlfriend want to brake up with u carry her p |
||
![]() |
@chides | May 2025 |
Techers nickname (2) Wetin be the name of that tough teacher for school Mine:anwu anwu |
||
![]() |
@chides | May 2025 |
School nickname (0) What was ur school nickname |
||
![]() |
@chides | May 2025 |
KAI (0) 1.emeka don brake soja man piking heart,he been dey beg me to find beta murchry,make una help me find one, cus me never see any |
||
![]() |
@chides | May 2025 |
I JUST WANT TO KNOW (0) WHO INVENTED SOCKING OF GARRI |
||
![]() |
@chides | May 2025 |
Nah waao! (2) 1.my guy told me he be graduet but bought meatpie dey check em expiring date 2.lack of petient can make you lose 20k just to get 8k 3.chioma is |
||
![]() |
@chides | May 2025 |
Wahala (0) 1.someone should help me o,me and chioma don brake up and she carry my boser ruuunn! Heew 2.i don doj my mama slap e come land for my papa face [br |
||

