

![]() |
@bronzykelin | 17 days |
Patience (2) Hmm some people say the patient dog go see the fatest bone but my dog wait for the fatest bone till e die, e shock me o |
||
![]() |
@bronzykelin | 22 days |
Ur thoughts (0) For una way de go party wey dem cook rice if u reah there watin be the first tin wey u day think about, make una drop am comment |
||
![]() |
@bronzykelin | May 2025 |
Calls (0) Abeg who fit tell me that thing way fit make ur babe call u pass ten times a day, my own nah money o drop ur own too |
||
![]() |
@bronzykelin | May 2025 |
Solution (0) My guy if life no gree u try ur best an steel the rest. u feel me |
||
![]() |
@bronzykelin | May 2025 |
Imagine (0) Imagine say u stand for person back an the guy buy card as a sharp guy watin u go do |
||
![]() |
@bronzykelin | May 2025 |
What do u learn (0) Abeg boys an girls watin una learn from this movie spatacus, am listning give me some tin |
||
![]() |
@bronzykelin | May 2025 |
Taste (1) My guy say garry way dem sock with rain water day taste like fried torkey. Hmmm this one bad o |
||
![]() |
@bronzykelin | May 2025 |
I was soprised (0) I go my friend house today, the guy mama give me fanta i con tell her tell her say i go drink am after i eat |
||
![]() |
@bronzykelin | May 2025 |
Time (0) There say time nah money, abeg how much is 2hs sapa won kill me |
||
![]() |
@bronzykelin | May 2025 |
My funy nagbour (1) My nagbour go take nyash booster make her nyash big, the tin way sopprise me pass be say na one nyash day big. Omo na so una day do for here |
||
![]() |
@bronzykelin | May 2025 |
Say the truth (0) If there hang ur babe for left side, an big bag way money full am for right side, an there say take one as man which one u go take, me i don take my o |
||
![]() |
@bronzykelin | May 2025 |
Live joke (0) U went to a native doctor an he as u to bring him 2cow.3white goats an 5bags of rice abeg make wuna ask this man waythin e mean |
||

