JetBits |
! You are not logged in to JetBits. Please register or login.
* Ndollarjokes > Forum

* New Topic
ndollar 2 hours 44 minutes
Pos [21]
Omo guys* i go collect money from pos store* so as i dey do the transactions* na one man come where i dey ooohh* tell me e pin say make i help am coll
somaila 10 hours 41 minutes
FUN (2)
Pls,my friend said his girlfriend said he should wash his panties or she will devorce him and he wash it hicesly And what is the name i should call hi
ndollar 11 hours 49 minutes
April 1st [19]
See me see trouble* my sister's friend called this morning and told me to come to her house* as for me i came with a good intention* i reach this girl
ndollar 12 hours 5 minutes
MAD MAN SPRITE (4)
Omo my guy go thief mad man sprite e nor know say na acid they inside
ndollar 12 hours 7 minutes
God of blood (3)
God made man* man made money* money make mama mary marry mad man
kdlight 12 hours 12 minutes
Help!! [44]
My sister went to a pastor house for rehersal when she came back she no fit close her leg again abeg wetin happened to am
ndollar 12 hours 27 minutes
A piece of of cake (3)
Why did jonny eat his homework because his teacher told him it was a piece of cake
comediangodgift 12 hours 37 minutes
FAINTING IS ALLOW [9]
That Moment When The Are Sharing Rice In Burial You Just Waka Pass just To Go And Wash The Plate Of Rice You Just Finish Eating And Your Leg Hit The D
ndollar 12 hours 43 minutes
Bathroom (2)
There is difference between bathroom and batroom* u can take selfies in a bathroon u can sing but nor try am for batroom cause fly go fit enter ur mou
ndollar 12 hours 45 minutes
Coward (2)
Teacher: Emeka who is a coward emeka: a cow that was given an award
ndollar 12 hours 46 minutes
Noting pain pass this one [9]
Noting pain pass than when u reach compound u hear say nepa don cut light, u enter house garri don finish
ndollar 12 hours 48 minutes
Chicken (2)
Omo our chicken escaped from our house* na we pursue am reach chicken republic resturant na their staff come outside they talk say na their chicken* o
ndollar 22 hours
Omo i need help (5)
Guys i just dey they sip garri na one girl pass with big yansh na i look ooohh* na small i look oooh* i turn back na i nor see my garri i they suspect
yourhero 2 days
Kisses [9]
Kiss a goat 50,000k. A cow 100,000k. And a frog for 150,000k. Which one are u going 4
ndollar 4 days
Big lip (3)
Guys why is it that girls with big lips if they peck u it sounds like screenshot

topics posts
Page#

fav Bookmarks
* Ndollarjokes