
![]() |
@gagemane | |
When light no dey your papa or mama send u make u go buy petrol.for road you buy egg roll five hundred and mineral before u reach filling station your papa call u say make you dey come house say nepa don bring light say if u buy the petrol he go burn u alive watin u go do? help me reason abeg my people |
||
8
Replies
55
Views
1 Bookmarks
|
![]() |
@prettypink | 25 April 25 |
Wahala o i Confuse Sef
|
||
![]() |
@wizzyblag | 25 April 25 |
I go tell them say i don buy the fuel already
|
||
![]() |
@prettypink | 25 April 25 |
Once U Reach House Get Ready To Die
|
||
![]() |
@adayah | 25 April 25 |
your papa done aread key you
|
||
![]() |
@gagemane | 25 April 25 |
What if he wan use the money play bet9ja unko
|
||
![]() |
@adayah | 25 April 25 |
if him use the play bet9ja them the game come enter now na hu go enjoy the money,is not you
|
||
![]() |
@gagemane | 25 April 25 |
No he go kill me My papa dey hold belt like this say make i do siga obo monkey punishment
|
||
![]() |
@adayah | 25 April 25 |
ok get ready to die
|
||


