JetBits |
! You are not logged in to JetBits. Please register or login.
* gbekuse > Forum

* New Topic
gagemane June 2025
Sapa sapa [25]
Una belive say they don dey sell garri and groundnut for cafe and resturant
gagemane June 2025
On the moon (0)
My grandma sh*t for toilet i enter toilet i faint, because of am i enter coma watin doctors go use cure me abeg
gagemane May 2025
Watin be this [10]
When i dey come from school i no say today na my birthday henhen as i reach house they sing for me they come talk say they get suprise for me i dey
gagemane May 2025
Nigeria bad (0)
thief enter our house for night them dey ask for groundnut and garri sha una think say they be real thief
gagemane May 2025
Yab if it sure for ur papa (5)
Na through your yansh we dey subscribe GOTV
gagemane May 2025
Danger (1)
What if all the people wey dey do pracetamol talk say the paracetamol wey we don dey take since this year na time bomb the come talk say it go explode
gagemane April 2025
Yab (5)
Watin u go do when you on generator and nepa bring light before u sit down they take light again for like five time watin u go do
gagemane April 2025
Trouble (8)
When light no dey your papa or mama send u make u go buy petrol.for road you buy egg roll five hundred and mineral before u reach filling station your
gagemane April 2025
Abi/hunger [9]
My papa use garri celibrate last year christmas watin we go use this year abeg help me beg my papa
gagemane April 2025
Imagination [9]
Imagine say u grow hair for under your yanch how u go shave am abeg whala whala
gagemane April 2025
Food plenty (0)
Who don chop cheese ball and ororo power oil ;SECOND Kata and bread
gagemane April 2025
Doli doli doli [15]
Who don chop garri and indomie For here no lies
gagemane April 2025
Entertainment (1)
I see this woman for road with her dog make i tell una something sapa dey everywhere even animal feel am this dog eh dey chop leave and bitterleave
gagemane April 2025
Yab (5)
Na for ur village i discover say banana get back bone
gagemane April 2025
Jesu (1)
What if you use clay build house that you are staying and rain fall the next day watin go happen

topics posts
Page#

fav Bookmarks
* gbekuse