
![]() |
@gagemane | |
When i dey come from school i no say today na my birthday henhen as i reach house they sing for me they come talk say they get suprise for me i dey happy hen ¤ after i call my friend say make they come see suprise§ abeg u belive say my family do me garri cake watin i go do |
||
10
Replies
117
Views
1 Bookmarks
|
Page #: 1/2 |
![]() |
@praisejet | 22 April 25 |
Die of embrassment
|
||
![]() |
@gagemane | 23 April 25 |
U wan kill me
|
||
![]() |
@prettypink | 25 April 25 |
Share D Cake Na its The Latest Cake Now
|
||
![]() |
@wizzyblag | 25 April 25 |
That is the latest cake ever
|
||
![]() |
@prettypink | 25 April 25 |
Yes O
|
||
![]() |
@gagemane | 25 April 25 |
Una mean me when my friend dey there ah ah
|
||
![]() |
@topmanjnr | 25 April 25 |
Appriciate every little blessing
|
||
![]() |
@gagemane | 25 April 25 |
For your mind u wise
|
||


