
![]() |
@somachi | |
You went for water baptism, while inside the water with the pastor you saw a very big snake coming close to you as you were about to run your pastor held your hand and told you not to run but have faith. What will you do? |
||
31
Replies
361
Views
1 Bookmarks
|
Page #: 1/4 |
![]() |
@ogsky | 29 March 25 |
I go ![]() |
||
![]() |
@ogsky | 29 March 25 |
Or push the pastor to the snake run
|
||
![]() |
@michaeljohn | 29 March 25 |
Omg e like say my don dey smoke weed oo
|
||
![]() |
@michaeljohn | 29 March 25 |
!!Omo eree lise werey !!
|
||
![]() |
@michaeljohn | 29 March 25 |
I even trust my pastor before i even say snak before i put e to it ,!e would have reach his house and be thanking is leg! Aje!!
|
||
![]() |
@michaeljohn | 29 March 25 |
Na person wey last go tell the folktale AJE!
|
||
![]() |
@michaeljohn | 29 March 25 |
Na that time u go know say faith sabi run
|
||
![]() |
@somachi | 29 March 25 |
Hahahahahahahahaha
|
||


