
![]() |
@osinachi1 | |
I was passing by suddenly i saw 500 inside one compound i did not relent i jump fence enter the compound i pick the money as i wanted to turn back i saw 7 police dog my right way is blocked the left way lead to the ritualist room abeg where i go pass |
||
27
Replies
233
Views
3 Bookmarks
|
Page #: 1/4 |
![]() |
@israelwilliams | 7 May 25 |
Just do make the dog kill you at once than for them to use you do ritual
|
||
![]() |
@artboy | 7 May 25 |
Stand still
|
||
![]() |
@paroqueen | 7 May 25 |
Turn into an ant
|
||
![]() |
@prezidolley | 8 May 25 |
Make dem use you
|
||
![]() |
@paroqueen | 8 May 25 |
Na Wetin you Deserve
|
||
![]() |
@prezidolley | 8 May 25 |
Yes na wetin he deserve
|
||
![]() |
@osinachi1 | 8 May 25 |
Wetin i do una i even think say one person inside una go come there con give me rope make i hang am so i go fit jump go back
|
||
![]() |
@prezidolley | 8 May 25 |
Who does that
|
||


