
![]() |
@prezidolley | |
Your papa madness dey upress crocroach yab back and put your emoticons |
||
3
Replies
24
Views
0 Bookmarks
|
![]() |
@prezidolley | 11 days |
Na person wey sabi yab make put mouth ooo ![]() |
||
![]() |
@osinachi1 | 11 days |
Your papa dey pursue theif but na him dey front ![]() |
||
![]() |
@prezidolley | 8 days |
Your papa dey claim landlord for fowul cage
|
||


