

![]() |
@pheelzgood | March 2025 |
Yabbing yabbing (0) Winner recieves a gift.START NW |
||
![]() |
@pheelzgood | March 2025 |
Yab 3 (5) As u mumu reach u build bungalow u dont knw road to parlour |
||
![]() |
@pheelzgood | March 2025 |
Yabs (5) U be pastor dey fear holy spirit |
||
![]() |
@pheelzgood | March 2025 |
Yabbing yabbing (1) As u mumu reach u dey wash drawing book becoz u wan draw ur grandma |
||
![]() |
@pheelzgood | March 2025 |
Yab 5 (1) U buy lamborghini dey use am sell groundnut |
||
![]() |
@pheelzgood | March 2025 |
Yab 4 (1) D strongest man 4 ur village no fit bend one stick of broom |
||
![]() |
@pheelzgood | March 2025 |
Yab2 (1) As ur village mumu reach them use 7 armour tank pursue 1 fly dem no see am catch |
||
![]() |
@pheelzgood | March 2025 |
Yab (1) Na ur village i discover say banana get back bone |
||
![]() |
@pheelzgood | February 2025 |
Ringtone (0) Odumodubvlck ft victony pity this boy |
||
![]() |
@sampizzy | February 2025 |
Yab (2) D best mechanic 4 ur village dey service dog yansh |
||
![]() |
@pheelzgood | February 2025 |
Yab (1) Sun no dey shine 4 una village becoz ur papa don use cement plaster d sky |
||
![]() |
@pheelzgood | February 2025 |
yab (1) D best doctor 4 una village d only thing he fit do na to service goat yansh |
||
![]() |
@pheelzgood | February 2025 |
Yab (1) Ur papa sw*llow transformer mess low current |
||
![]() |
@pheelzgood | February 2025 |
Yab (1) As ur papa mumu reach he dey carry tv go farm becoz of tom and jerry |
||
![]() |
@pheelzgood | February 2025 |
.JOKE (1) I TOLD A GUY TO DIAL 911 HE REPLIED HE TOLD ME HE DOES NOT SEE THE 11 |
||

