
![]() |
@artboy | |
What is hope? Hope is when you want to enter america without visa what is frustration? It is when you're drinking garri with fork. what is stupidity? It is when after cooking soup only for u to notice that u did not put on the gas. ADD YOUR OWN |
||
14
Replies
136
Views
3 Bookmarks
|
Page #: 1/2 |
![]() |
@ogsky | 21 March 25 |
![]() |
||
![]() |
@davidebuka | 21 March 25 |
All this things wey you talk now, e be like say na wetin you dey do for your house.
|
||
![]() |
@artboy | 21 March 25 |
You don come o
|
||
![]() |
@ogsky | 21 March 25 |
Hmmm
|
||
![]() |
@artboy | 21 March 25 |
What happen
|
||
![]() |
@davidebuka | 21 March 25 |
No i just dey come
|
||
![]() |
@ogsky | 21 March 25 |
Ok from ur gf
|
||
![]() |
@davidebuka | 21 March 25 |
I no get
|
||


