
![]() |
@diamonddesk | |
Una papa enter wheel barrow dey look for sit belt if una get mind yab me back |
||
5
Replies
46
Views
1 Bookmarks
|
![]() |
@evilpluto | 17 March 25 |
U go hospital make doctor inject u he check ur nyash see say u get screen gaurd for nyash
|
||
![]() |
@tonyobande | 18 March 25 |
You thief acara jara catch you
|
||
![]() |
@tonyobande | 18 March 25 |
Diamonddesk is for you
|
||
![]() |
@holystar | 6 April 25 |
You carry touch go aeroplane say you no trust nepa
|
||
![]() |
@holystar | 6 April 25 |
I teach you taxi for 15 years only wetin you fit do na to wine glass down
|
||


