

![]() |
@diamonddesk | June 2025 |
Girls and fake life (1) The same girl who once told you that you are the love of her life when you were rich is now saying what do you want from me when you are poor. |
||
![]() |
@diamonddesk | May 2025 |
Life is so unfair (0) Imagine, eve ate the forbiden fruit nothing happened, but immediately adam had one bite GOD came down |
||
![]() |
@diamonddesk | April 2025 |
Character (1) Guys if person see u talk say see ur big eye next time wey u see am weytin u go do? |
||
![]() |
@diamonddesk | April 2025 |
This life and wahala (2) Na person wey no get nyash na in dey shake am pass |
||
![]() |
@diamonddesk | April 2025 |
Sunday (1) How far guys, its Sunday lets try to be holy just for once now |
||
![]() |
@diamonddesk | April 2025 |
Yab and die (5) Una papa enter wheel barrow dey look for sit belt if una get mind yab me back |
||
![]() |
@diamonddesk | March 2025 |
Laziness (0) If ur best day of the week is sunday that means u are lazy because sunday is a resting day |
||
![]() |
@diamonddesk | March 2025 |
Career (2) 99 Days for the theif 1 day for the owner =me na theif i wan be ooh |
||
![]() |
@diamonddesk | January 2025 |
Who can tell me the different between do (0) Who can tell me the different between doctor and conductor |
||

