JetBits |
! You are not logged in to JetBits. Please register or login.
* Roughplayz > Forum

* New Topic
davene 11 hours 22 minutes
Bribery for animals! (0)
Goat dey com 4 una farm dey chop yam u tink tey wetin u go do am u cary de same yam giv am im go still dey come na e dey
davene 1 day 20 hours
Nnaa nawa o! (0)
I dey vex dey pass pesin come drag me for cloth say'wey my own'i com do flashback'you dey chop awuf you no remember dem!
davene 3 days
E don cast! (0)
If you're a guy 'n' you havn't told your GF you true life,maybe you no know say na her company wey you dey wash toilet!?
davene 3 days
He-goat! For marriage! (1)
You always tell your girl'i am responsible man'but your mama still dey use cold water dey chase you from bed!Husband oo!

topics posts

fav Bookmarks
* Roughplayz