
![]() |
@atobe | |
Some of girlfriend that you trust, if you ask for there phone they will no give you, Watin Dey inside there phone, Way them Dey Hide i don no am Ooo |
||
38
Replies
249
Views
2 Bookmarks
|
Page #: 1/5 |
![]() |
@najjy | 12 days |
Na bf dey do am pass
|
||
![]() |
@atobe | 12 days |
Oga Nah Gf like am pass
|
||
![]() |
@najjy | 12 days |
Madam na boys dey hide phone pass
|
||
![]() |
@atobe | 12 days |
Okay you no what, Ask for your Bf maybe e no go give you
|
||
![]() |
@dammysax | 12 days |
na gf do am pass. They no go even let u open their book sef!
|
||
![]() |
@atobe | 12 days |
But if your Bf ask for you. You will give am
|
||
![]() |
@atobe | 12 days |
Wasere joh
|
||
![]() |
@atobe | 12 days |
Don't maind them some girl have a secret
|
||


