
![]() |
@daland | |
Abeg who dey cheat pass for relationship |
||
5
Replies
19
Views
1 Bookmarks
|
![]() |
@prezidolley | 20 days |
Girls
|
||
![]() |
@daland | 20 days |
My guy u get am, 90% of this girls dey find who get money
|
||
![]() |
@donboy | 20 days |
Na so na girls na dem sabi
|
||
![]() |
@daland | 20 days |
Abi nah
|
||
![]() |
@prezidolley | 20 days |
You no lie
|
||


