
There is love in the air
You and your lover are free to join and if you dont have you can find here
Channel Founder: shadowx
Channel Type: Public

Subscribers: 5
Category: People & Chat > Alternative
Forum (3)
![]() |
@shadowx | 6 days |
Relationship sef (0) Relationship wey never reach 3 days you don dey call am the pillar of my life....Anty allow the cement to dry na |
||
![]() |
@shadowx | 7 days |
To all the pretty ladies (3) Guys my gf stole her mom money and she gave me to travel abroad now am rich should i marry a thief? i need ur advice |
||
![]() |
@shadowx | 7 days |
Wahala (0) Forget heart break o nothing pain pass looking for spoon when orders are eating |
||