JetBits |
! You are not logged in to JetBits. Please register or login.
Star PRECHYLAUGHEDLOUD
ITS FUNNY

laugh out ur pains and ur sorrows

Channel Founder: prechy
Channel Type: Public Subscribe
Subscribers: 12
Category: Fun, Entertaintment & Media > Jokes


Forum (6)
prechy 13 days
chelsea (2)
Chelsea for life,man city don break my heart
prechy November 2025
ARSENAL FC (0)
i hear say una be near success syndrome abeg this season make una shame una enemies na!
prechy November 2025
WORST MISTAKE.COM (1)
i tell my father say my exam fee na 5000 meanwhile my teacher don tell am say na 2500,how i go take solve this lie or construct the graph of the lie
prechy November 2025
LOVE DEY KILL OH (0)
I don fall in love finish now the girl no wan give me my heart back again oh,abeg wetin i go do
prechy November 2025
POLICE CATCH THIEF (0)
if police is your friend what of army man?
more

Photos (2)


Free Private VPN Now