Photos (1)
Blog (1)
LionKingSMILE | ||
Join and i will make you happy |
||
Comments
lionking | 6 hours | |
Work it out2y+x=2y-4=-5if you get it come kil me |
||
lionking | 2 days | |
Abeg how can i fry egg oooo abeg ground nutoil don hot |
||
lionking | 3 days | |
Who dey do drycleaner make he come clean malaria away for my body |
||
lionking | 4 days | |
Who need money 1st 2 people to subscribe to my channel and text me a private chat don cash out |
||
lionking | 6 days | |
Anybody wey chop early break fast make them vomit am abeg |
||