JetBits |
! You are not logged in to JetBits.com Please register or login.

salx send

premzxy why are you two querrellingconfused2.gif
premzxy godgive oya to your room osisor common go and sleep
victorkelechi Decrown,u never do the staff
victorkelechi Yeah,am july 30th
premzxy enhe victor don sleep oya decrown your turn go lie down hanlele
nebechianyagodgive Any person born in july here
victorkelechi sleeping.gif
premzxy oya james go lie down for bed and close that your eye
premzxy oya make una go sleepcurse.gif wey dat my cane
happyjames23 Wish you all the best wishes in July
happyjames23 Okay thanks guys you guys are the best in jetbits
premzxy victor close mouth you dey make noise and people dey sleep(shh)
decrown Victor watin happen
victorkelechi Love kill u
happyjames23 Feeling good
premzxy wetin una dey feel no go sleep
decrown Haha james u can feel it right?
happyjames23 Happy new month guys
james222 Bye
premzxy good night pryce no go fight for dream oo
jamesemmanuel Bye tonight is de best nite ever
happyjames23 What
decrown I love u too so much
happyjames23 Yeah
james222 Hmmm
jamesemmanuel one day we ar all gonna met
muaprisca I Love you decrown!! Am gonna dream about you daydream.gif
decrown Goodnight pryce
jamesemmanuel Gud nite pryce
pryce And decrown good night