JetBits |
! You are not logged in to JetBits.com Please register or login.

johnmecy send

babystarr Eweee, gift na which day u turn monster. afraid.gif
premzxy noise makers
babystarr Victor my G i miss u oh yahoo.gif
giftwrld monster.gif
harmony Lovethsofia go ask twi
harmony dotdotdot.gif
giftwrld monster.gif
victorkelechi Am backboss.gif who miss me
giftwrld (shoot)
lovethsofia Guyz where is prisca and decrown?
babystarr Gift i am gonna punch that sh*t out of u boxer.gif
harmony Mtcheew
zaho lol4.gif
giftwrld shocked2.gif
giftwrld She take monkey tail
babystarr angrymob.gif We no go gree oh...we no go gree oh...we must kill those iron paras.
zaho lololol.gif
lovethsofia Hmmmm
babystarr I go poul this hot tea for una head nowrepost.gif mtcheew.
zaho lol3.gif
babystarr Who be that one wey dey insult harmony my sis fish.gif
lovethsofia Giftwrld!!
giftwrld She take monkey tail
zaho No she puff corn
liserdile Hamony u smoke plantain weed
giftwrld Make we do compition of sticker
zaho lol2.gif
giftwrld Be like say she dey sick
liserdile A nawa ooooooooo
giftwrld Her body dey hot