
![]() |
@brightboy | |
Who is coming to challange me |
||
11
Replies
33
Views
1 Bookmarks
|
Page #: 1/2 |
![]() |
@brightboy | 9 hours 53 minutes |
Your they write common entrans who uku plantain
|
||
![]() |
@brightboy | 9 hours 53 minutes |
You mess lepa flash light
|
||
![]() |
@brightboy | 9 hours 52 minutes |
You mess thunder hold break for china
|
||
![]() |
@kacy | 9 hours 47 minutes |
Ur fada dey stay in children section bcos of biscuit
|
||
![]() |
@brightboy | 9 hours 44 minutes |
You pupu for bush you know clean nyash you come dey go house your papa ask you why fly follow you he say na my member
|
||
![]() |
@brightboy | 9 hours 43 minutes |
You dey use shovel dey drink garri
|
||
![]() |
@bhadboidl | 9 hours 37 minutes |
U were carry head lyk 12 & 13 spanner
|
||
![]() |
@brightboy | 9 hours 14 minutes |
Na for you village wey i discover say una dey use xender dey transfer rice
|
||


