
![]() |
@saviourorisoowubo | |
Today for church pastor say make we share the little thing we have to our friend and my friend done go give pastor pikin belle oo, now pastor they find my friend with airforce sence two days, so tell me watin my friend go do now pls my fance tell me what to tell my friend |
||
6
Replies
44
Views
2 Bookmarks
|
![]() |
@temilorun | 1 day 9 hours |
Ehen dont worry we go help , we never finish donald trump case u con dey bring another case
|
||
![]() |
@surebet | 9 hours 12 minutes |
Mumu which case u sabi solve
|
||
![]() |
@temilorun | 9 hours 4 minutes |
Idiot lawyer for life
|
||
![]() |
@surebet | 7 hours 27 minutes |
Abeg how u dey talk to
|
||
![]() |
@temilorun | 7 hours 18 minutes |
Na u
|
||
![]() |
@surebet | 7 hours 14 minutes |
Okay ur father ba and u don start again
|
||


