
![]() |
@surebet | |
Dey girl one girl we i ben one package but i go meet the girl get wetin she talk she say i smell broke broke get wetin i talk say no be ur farther perfume i spray ![]() |
||
10
Replies
44
Views
1 Bookmarks
|
Page #: 1/2 |
![]() |
@saviourorisoowubo | 12 hours 19 minutes |
Guy you kill her very well roged you. ![]() |
||
![]() |
@temilorun | 11 hours 29 minutes |
U see what am saying i said sapaa is ur twin bro u no go believe me
|
||
![]() |
@surebet | 11 hours 18 minutes |
TYF okay ur twin
|
||
![]() |
@temilorun | 11 hours 15 minutes |
U dey craze he be like say village curse they riegn 4 ur head
|
||
![]() |
@surebet | 10 hours 54 minutes |
Okay ur father head ba i now na and it sims like u don contaminate am ![]() |
||
![]() |
@surebet | 10 hours 53 minutes |
abeg saviour better person wetin u type wa give u that picture
|
||
![]() |
@temilorun | 10 hours 34 minutes |
Ok sorry
|
||
![]() |
@saviourorisoowubo | 10 hours 26 minutes |
Which picture
|
||


