
![]() |
@artboy | |
America vs Nigeria when watching football...... america:(in his house) o men dam it! that guy is not playing well.come on!! NIGERIA:(in bar) chai jesus!(stands up) that guy na idiot nothing wey e sabi na just to wear jersey dey run run around ![]() |
||
5
Replies
42
Views
2 Bookmarks
|
![]() |
@invisibletrouble | 2 days |
![]() |
||
![]() |
@sprintingking | 2 days |
Artboy self eh
|
||
![]() |
@artboy | 2 days |
Na true i talk na
|
||
![]() |
@sprintingking | 1 day 20 hours |
Na true shaa
|
||
![]() |
@tochukwu | 21 hours |
Yes naa that's true.
|
||


