
![]() |
@adamilo | |
My father say may my mother cook rice say in no wan chop yam my mother say no na yam everybody dey chop my father con talk say him na yam him wan chop my mother insist my father com vex enter kitchen dey talk say my mother no even sabi cook rice na in my mother tell am say mek in cook d rice na with vex hin put water for fire com put rice leave am till the water dry guys mek una gest how d rice look |
||
0
Replies
3
Views
1 Bookmarks
|


