
![]() |
@computergod | |
Victorbassey come make we yap, refree come, comemtators come amd see what computergod will do |
||
55
Replies
417
Views
0 Bookmarks
|
Page #: 1/7 |
![]() |
@mikewilliams | 16 days |
We're here!
|
||
![]() |
@brianytopper | 16 days |
Victorbassey and computergod come let the match begin
|
||
![]() |
@computergod | 16 days |
victor i just want ask u one question wetin make una own dog the bark for you wen you come back, no be poorvety???
|
||
![]() |
@computergod | 16 days |
Anybody wey get his number make e call am because i no fit call am his voice the chop airtime
|
||
![]() |
@mikewilliams | 16 days |
![]() |
||
![]() |
@computergod | 16 days |
Victor you see plane talk say. Na bird
|
||
![]() |
@computergod | 16 days |
Abeg refree judge the case, victor no gree come now who win???
|
||
![]() |
@daf15 | 16 days |
See refree no judge anytin cuz victor did nt even accept his challenge but computergod if u get mind cu m face i dare u:(
|
||


