
![]() |
@prinzboy | |
As i dey come back from travel yesterday,as we reach check point for P.H police stop our sienna,e com ask our driver what of e particular,i com say «how una take know say na party we dey come from»,na d police pick offence dey ask me say wetin i dey what do i mean by that i com explain nam well say all of us go party but dey no give us cooler to carry come back o,na police com allow us go o ![]() ![]() |
||
0
Replies
17
Views
1 Bookmarks
|


