JetBits |
! You are not logged in to JetBits. Please register or login.
* Rapfreestyle > Forum
chides
(intro)
Yeh yeh yeh
Yeh yeh
Dey call skibwoi
(corous)
I've been grainding on everyday
I don't wanna live in a sorrowful way
I've been hustiling for my pay
Everyday i dey for my lane
For my hustling i no dey give up
What if i give up weting i go chop
I no go stop till i reach d top
No go stop till i bless my mum 2×
(1verse)
From monday to sunday we dey for street
Dey hustle for money to bless mummsy
To bless daddy to bless last B
U know say dis hustle not easy
But no matter de matter we no go retrict
As we don stat am we no go quit
God abeg we need ur grace
Cause person wey no stop is still moving
(corous)
I've ben grainding on every day
I don wanna live in a sorrowful way
I've been hustling for my pay
Every day i dey for my lane
For my hustling i no go give up
What if i give up wetin i go chop
I no go stop till i reach the top
I no go stop till i bless my mum
0 Replies 4 Views 1 Bookmarks
topics posts

* Rapfreestyle Forum
fav Bookmarks

* Rapfreestyle