
![]() |
@chides | |
(intro) Yeh yeh yeh Yeh yeh Dey call skibwoi (corous) I've been grainding on everyday I don't wanna live in a sorrowful way I've been hustiling for my pay Everyday i dey for my lane For my hustling i no dey give up What if i give up weting i go chop I no go stop till i reach d top No go stop till i bless my mum 2× (1verse) From monday to sunday we dey for street Dey hustle for money to bless mummsy To bless daddy to bless last B U know say dis hustle not easy But no matter de matter we no go retrict As we don stat am we no go quit God abeg we need ur grace Cause person wey no stop is still moving (corous) I've ben grainding on every day I don wanna live in a sorrowful way I've been hustling for my pay Every day i dey for my lane For my hustling i no go give up What if i give up wetin i go chop I no go stop till i reach the top I no go stop till i bless my mum |
||
0
Replies
5
Views
1 Bookmarks
|


