
![]() |
@decrown | |
Abeg all of una wey dey come jetbits dey beg person for card,money,and so on.e no funny again o,e don to much na,shey dey send una abi una do meeting,make una stop am abeg na extortion be warned!!! |
||
8
Replies
67
Views
1 Bookmarks
|
![]() |
@decrown | 27 days |
Omo billing don too much for jetbits imagine just today seven different ppl don ask me of card n money,na y e no gud too dey accept everybody friend request.dey wan turn jetbits to begging of money and card platform
|
||
![]() |
@bammy | 23 days |
No be lie
|
||
![]() |
@decrown | 23 days |
Ah it's so annoying
|
||
![]() |
@decrown | 22 days |
Even women of 30 n above dey follow beg
|
||
![]() |
@bammy | 21 days |
C ur own better u dey c 30yrs pple na my own worst
|
||
![]() |
@decrown | 21 days |
Hahaha
|
||
![]() |
@bammy | 21 days |
God go help us sha
|
||
![]() |
@decrown | 21 days |
Abeg o
|
||


