
![]() |
@mrpresident | |
Una for jetbit dey mad if u get mind yab me back |
||
85
Replies
764
Views
3 Bookmarks
|
Page #: 1/11 |
![]() |
@segee | 2 May 25 |
U ARE MY friend i cant yab u back
|
||
![]() |
@mrpresident | 2 May 25 |
Guy let go bro it just play
|
||
![]() |
@mamapikin | 2 May 25 |
Ur mother na virgin wey be ashawo
|
||
![]() |
@mrpresident | 2 May 25 |
Ur sense don dey park out
|
||
![]() |
@mmeeki | 2 May 25 |
Hmmmm!
|
||
![]() |
@bhadboidl | 2 May 25 |
u go look your reflection shout godforbid
|
||
![]() |
@mrpresident | 2 May 25 |
U are mirror rejected
|
||
![]() |
@gagemane | 3 May 25 |
U get yansh ontop ur head
|
||


