JetBits |
! You are not logged in to JetBits. Please register or login.
* Cago > Forum
timijerry
Eba:laugh3.gifgood day guy
all:good day
yam:ha omo people dey enjoy me especially with egg
rice:abeg keep quiet u no even sweet at all everybody in the world dey chop me i suppose to be ur king
beans:u dey craze u wey u too cost u won be the king of food i beans am ur king
indomie:thunder go fire u for that statement am going to be the king
eba:u people better stop making noise me eba will be ur king
(egusi was laughing very loud)
spagheti:u what's making u to laugh no what we are doing is it funny
egusi:i must laugh because if eba be the king i will be the queen
(eba was also smiling where he is sitting)
beans:both of u are stupid u this small yanch want to be the king
(garri enter every where became silent)laugh3.gif
2 Replies 44 Views 1 Bookmarks
topics posts

* Cago Forum
fav Bookmarks

* Cago