
![]() |
@timijerry | |
Eba: ![]() all:good day yam:ha omo people dey enjoy me especially with egg rice:abeg keep quiet u no even sweet at all everybody in the world dey chop me i suppose to be ur king beans:u dey craze u wey u too cost u won be the king of food i beans am ur king indomie:thunder go fire u for that statement am going to be the king eba:u people better stop making noise me eba will be ur king (egusi was laughing very loud) spagheti:u what's making u to laugh no what we are doing is it funny egusi:i must laugh because if eba be the king i will be the queen (eba was also smiling where he is sitting) beans:both of u are stupid u this small yanch want to be the king (garri enter every where became silent) ![]() |
||
2
Replies
43
Views
1 Bookmarks
|


