JetBits |
! You are not logged in to JetBits. Please register or login.
* JOKEstory > Forum
evilpluto
I go person burial for village,so as them finish the burial,one of the village elder come dey announce say the first person to go home will be the next person to die.so now na since morning i dey there and i suppose dey work by now,abeg make una help me wety i go do now?
24 Replies 185 Views 2 Bookmarks
Page #: 1/3
> »
> »
topics posts
Page#

* JOKEstory Forum
fav Bookmarks

* JOKEstory