
![]() |
@daf15 | |
![]() ![]() |
||
196
Replies
1158
Views
4 Bookmarks
|
Page #: 1/25 |
![]() |
@daf15 | 29 days |
Abi osak no be so
|
||
![]() |
@damsel104 | 29 days |
I dont understand u wat are u trying to say oga some boys are also here to do the same
|
||
![]() |
@osakwechinedu | 29 days |
Na So Oh Girls In This Side Usually Beg For Too Much Money
|
||
![]() |
@osakwechinedu | 29 days |
Are We You Peoples Fathers eh
|
||
![]() |
@osakwechinedu | 29 days |
My Bro daf15 U Don Try So That They No Go De Beg Me Again
|
||
![]() |
@damsel104 | 29 days |
Oga where u follow enter u people wey be boys beg pass girl aje call girls with respect
|
||
![]() |
@daf15 | 29 days |
No wam tnx, but dam d girls sabi beg d worst part be say den dey beg wit stees
|
||
![]() |
@damsel104 | 29 days |
Without us u will not exist ur mama na girl before she come enter mom so respect us
|
||


