
![]() |
@dannygold | |
A mother was beating her child when her husband came in Husband:why you dey beat am. wife:i ask your pikin 4 × 4 and e tell me 12. Husband:oya tell me the answer. wife: na 14!! Husband: you just get luck, i think say you no know am before, the kind slap wey i wan give you before eeh. |
||
1
Replies
17
Views
1 Bookmarks
|
![]() |
@darmhilorlar | 2 May 25 |
wahala family
|
||


