
![]() |
@oscarboy | |
I want fire by fire the winner we(be) anounce after yabbing. |
||
20
Replies
127
Views
1 Bookmarks
|
Page #: 1/3 |
![]() |
@oscarboy | 18 days |
una father na best science but na him no se sun dey use tigerbattries.
|
||
![]() |
@victorbassey | 18 days |
poverty get golden chair for una house.
|
||
![]() |
@wisd | 18 days |
You father pack iorn condem sote dey come write him name for kilor.
|
||
![]() |
@oscarboy | 17 days |
Haahaa
|
||
![]() |
@victorbassey | 17 days |
your papa poor up to the point that en shadow run leave am
|
||
![]() |
@wisd | 17 days |
![]() |
||
![]() |
@pilomavibes | 17 days |
I PROMISE Y P MAN HOUSEBOY HIM NO GREE GO SCHOOL AGAIN
|
||
![]() |
@pilomavibes | 17 days |
CLOTH WEY DEY TIGHT ME DEY DO YOUR DADDY BUGA
|
||


