JetBits |
! You are not logged in to JetBits. Please register or login.
* Digitalbits > Forum
mikemaxwell
1.na for old age ashawo dey no the value of pikin 2.woman wey never see problem na im dey syill hold breast run 3.woman wey dey find pikin no dey wear pant sleep 4. Petson wey don faint before no be stranger to death. Oya nabyour own turn bring it on
4 Replies 39 Views 1 Bookmarks
topics posts

* Digitalbits Forum
fav Bookmarks

* Digitalbits