
![]() |
@jared | |
Ladies if you know say you no get money no follow me comot. Which one is babe buy me ice-cream buy me sharwama buy me na that time you go know say your pam need changing wetin go end am for the hotel room na baby i'm seeing my period. Make una warn una selves oh. Boys dey vex oh ![]() |
||
97
Replies
864
Views
3 Bookmarks
|
Page #: 1/13 |
![]() |
@hazismunionist | 2 May 25 |
Which kind period be that?
|
||
![]() |
@jared | 2 May 25 |
Menses
|
||
![]() |
@hazismunionist | 2 May 25 |
No i mean when person get over-riped kanji you dey talk about period. She go return my money asap
|
||
![]() |
@jared | 2 May 25 |
I swear u go vomit d food
|
||
![]() |
@jasonklaus | 2 May 25 |
Ajeh. if u don't pay ![]() |
||
![]() |
@jared | 2 May 25 |
I swear oh
|
||
![]() |
@jasonklaus | 2 May 25 |
Her as s go tell her
|
||
![]() |
@jasonklaus | 2 May 25 |
Her (ass) go tell her
|
||


