JetBits |
! You are not logged in to JetBits. Please register or login.
* FRIENDSANDFAM > Forum
jared
Ladies if you know say you no get money no follow me comot. Which one is babe buy me ice-cream buy me sharwama buy me na that time you go know say your pam need changing wetin go end am for the hotel room na baby i'm seeing my period. Make una warn una selves oh. Boys dey vex oh gundance.gif
97 Replies 807 Views 3 Bookmarks
Page #: 1/13
> »
> »
topics posts
Page#

* FRIENDSANDFAM Forum
fav Bookmarks

* FRIENDSANDFAM